PCM_BC_NARR_04_ABJ_INF_09A.EAF     karaoke karaoke2

ecouter
my fellow people < abeg o < my name < na Chijioke //  
My fellow peoples, please my name is Chijioke.
my fellow people < abeg o < my name < na Chijioke //
my fellow people < abeg o < my name < na Chijioke //
Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my fellow people < abeg PartType=Disc |o < Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my name < PartType=Cop |na Chijioke //
ADJ ADJ NOUN PUNCT INTJ PART PUNCT ADJ NOUN PUNCT PART PROPN PUNCT
ecouter
and people know me { as eh CJ || as eh CJ } Fresh //  
And people know me as eh CJ... as eh CJ Fresh.
and people know me { as eh CJ || as eh CJ } Fresh //
and people know me { as eh CJ || as eh CJ } Fresh //
and people know Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me { as eh CJ || as eh CJ } Fresh //
CCONJ NOUN VERB PRON PUNCT ADP INTJ PROPN PUNCT ADP INTJ PROPN PUNCT PROPN PUNCT
ecouter
as I dey so < I ehn & //  
I am here... I ehn...
as I dey so < I ehn & //
as I dey so < I ehn & //
as Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I PartType=Cop |dey so < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I ehn X //
ADP PRON VERB ADV PUNCT PRON INTJ X PUNCT
ecouter
e get one ting wey I wan talk > di ting wey dey my mind //  
I want to say something... what's been on my mind.
e get one ting wey I wan talk > di ting wey dey my mind //
e get one ting wey I wan talk > di ting wey dey my mind //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get NumType=Card |one ting wey Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I want talk > Definite=Def|PronType=Art |di ting wey PartType=Cop |dey Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my mind //
PRON VERB NUM NOUN SCONJ PRON VERB VERB PUNCT DET NOUN SCONJ VERB ADJ NOUN PUNCT
ecouter
and I believe sey [ when I begin dey let people know my experience from my childhood < no be small ting o ] //  
And I believe that when I start letting people know my experience from childhood... it's not an easy thing.
and I believe sey [ when I begin dey let people know my experience from my childhood < no be small ting o ] //
and I believe sey [ when I begin dey let people know my experience from my childhood < no be small ting o ] //
and Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I believe COMP [ PronType=Int |when Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I begin Aspect=Imp |dey let people know Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my experience from Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my childhood < Polarity=Neg |no PartType=Cop |be small ting PartType=Disc |o ] //
CCONJ PRON VERB SCONJ PUNCT ADV PRON VERB AUX VERB NOUN VERB ADJ NOUN ADP ADJ NOUN PUNCT PART VERB ADJ NOUN PART PUNCT PUNCT
ecouter
at first < infact < people like us wey be Ajepako < we don learn { every || many } tings // many ting dey happen //  
At first... in fact, people like us, who came from poor backgrounds, have learn every... many things. So many things are happening.
at first < infact < people like us wey be Ajepako < we don learn { every || many } tings // many ting dey happen //
at first < infact < people like us wey be Ajepako < we don learn { every || many } tings // many ting dey happen //
at NumType=Ord |first < infact < people like Case=Acc|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |us wey PartType=Cop |be Ajepako < Case=Nom|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |we Aspect=Perf |don learn { every || many } Number=Plur |ting // many ting Aspect=Imp |dey happen //
ADP ADJ PUNCT ADV PUNCT NOUN ADP PRON SCONJ VERB PROPN PUNCT PRON AUX VERB PUNCT DET PUNCT ADJ PUNCT NOUN PUNCT ADJ NOUN AUX VERB PUNCT
ecouter
you know when I be dey grow up ehn < I be tink sey & //  
You know, when I was growing up, I was thinking that...
you know when I be dey grow up ehn < I be tink sey & //
you know when I bin dey grow up ehn < I bin tink sey & //
Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know PronType=Int |when Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Tense=Past |bin Aspect=Imp |dey grow up ehn < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Tense=Past |bin tink COMP X //
PRON VERB ADV PRON AUX AUX VERB ADP INTJ PUNCT PRON AUX VERB SCONJ X PUNCT
ecouter
infact I bin quickly dey tell mysef sey [ me wan quickly die go heaven // ] //  
In fact, I was always quick to tell myself that I would want to die early so as to go to heaven.
infact I bin quickly dey tell mysef sey [ me wan quickly die go heaven // ] //
infact I bin quickly dey tell mysef sey [ me wan quickly die go heaven // ] //
infact Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Tense=Past |bin quickly Aspect=Imp |dey tell Case=Acc|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|Reflex=Yes |mysef COMP [ Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me want quickly die go heaven // ] //
ADV PRON AUX ADV AUX VERB PRON SCONJ PUNCT PRON VERB ADV VERB VERB NOUN PUNCT PUNCT PUNCT
ecouter
but my pupsi con dey tell me sey [ which kind talk you dey talk ?// shey you dey craze ?// ] //  
But my Dad would say to me, "What nonsense are you saying? Are you crazy?"
but my pupsi con dey tell me sey [ which kind talk you dey talk ?// shey you dey craze ?// ] //
but my pupsi con dey tell me sey [ which kind talk you dey talk ?// shey you dey crazy ?// ] //
but Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pupsi Aspect=Cons |con Aspect=Imp |dey tell Case=Acc|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me COMP [ PronType=Int |which kain talk Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Aspect=Imp |dey talk ?// PronType=Int |shey Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you PartType=Cop |dey crazy ?// ] //
CCONJ ADJ NOUN AUX AUX VERB PRON SCONJ PUNCT DET ADJ NOUN PRON AUX VERB PUNCT PART PRON VERB NOUN PUNCT PUNCT PUNCT
ecouter
haha na me >+ give birth to you //  
"Haha I gave birth to you."
haha na me >+ give birth to you //
haha na me >+ give birth to you //
haha PartType=Cop |na Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me >+ give birth to Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you //
INTJ PART PRON PUNCT VERB NOUN ADP PRON PUNCT
ecouter
and when e dey talk to you < e dey talk like dat //  
And when he is talking to you, he talks that way.
and when e dey talk to you < e dey talk like dat //
and when e dey talk to you < e dey talk like dat //
and PronType=Int |when Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey talk to Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you < Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey talk like Number=Sing|PronType=Dem |dat //
CCONJ ADV PRON AUX VERB ADP PRON PUNCT PRON AUX VERB ADP PRON PUNCT
ecouter
my male go follow { dey hard |c dey put for di talk |c dey say } [ you dey craze //] //  
My Mum would follow the hard line, joining in the discussion, saying, "Are you insane?"
my male go follow { dey hard |c dey put for di talk |c dey say } [ you dey craze //] //
my male go follow { dey hard |c dey put for di talk |c dey say } [ you dey crazy //] //
Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my male Tense=Prosp |go follow { Aspect=Imp |dey hard |c Aspect=Imp |dey put for Definite=Def|PronType=Art |di talk |c Aspect=Imp |dey say } [ Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you PartType=Cop |dey crazy //] //
ADJ NOUN AUX VERB PUNCT AUX ADJ PUNCT AUX VERB ADP DET NOUN PUNCT AUX VERB PUNCT PUNCT PRON VERB NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
wheder na you >+ follow |c na you >+ bring yoursef to dis world ?//  
"Were you the one who followed... did you bring yourself into this world?"
wheder na you >+ follow |c na you >+ bring yoursef to dis world ?//
wheder na you >+ follow |c na you >+ bring yoursef to dis world ?//
wheda PartType=Cop |na Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you >+ follow |c PartType=Cop |na Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you >+ bring Person=2|PronType=Prs|Reflex=Yes |yoursef to Number=Sing|PronType=Dem |dis world ?//
CCONJ PART PRON PUNCT VERB PUNCT PART PRON PUNCT VERB PRON ADP DET NOUN PUNCT
ecouter
you no know sey [ na my belle >+ na im you take form ] ?//  
"Don't you know that you were formed in my belly?"
you no know sey [ na my belle >+ na im you take form ] ?//
you no know sey [ na my belle >+ na im you take form ] ?//
Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Polarity=Neg |no know COMP [ PartType=Cop |na Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my belle >+ PartType=Cop |na Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you take form ] ?//
PRON PART VERB SCONJ PUNCT PART ADJ NOUN PUNCT PART PRON PRON VERB VERB PUNCT PUNCT
ecouter
for nine months < na me >+ carry you |c drop you for dis life //  
"I carried your pregnancy for nine months and I brought you into this world."
for nine months < na me >+ carry you |c drop you for dis life //
for nine months < na me >+ carry you |c drop you for dis life //
for NumType=Card |nine Number=Plur |month < PartType=Cop |na Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me >+ carry Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you |c drop Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you for Number=Sing|PronType=Dem |dis life //
ADP NUM NOUN PUNCT PART PRON PUNCT VERB PRON PUNCT VERB PRON ADP DET NOUN PUNCT
ecouter
so make we just dey manage am //  
"So let's continue to endure it".
so make we just dey manage am //
so make we just dey manage am //
so Mood=Jus |make Case=Nom|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |we just Aspect=Imp |dey manage Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am //
ADV AUX PRON ADV AUX VERB PRON PUNCT
ecouter
we < we don manage am //= we don manage am well //  
We... we have endured it, we have endured it so well
we < we don manage am //= we don manage am well //
we < we don manage am //= we don manage am well //
Case=Nom|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |we < Case=Nom|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |we Aspect=Perf |don manage Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am // Case=Nom|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |we Aspect=Perf |don manage Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am well //
PRON PUNCT PRON AUX VERB PRON PUNCT PRON AUX VERB PRON ADV PUNCT
ecouter
so di ting be sey < as e dey < { my || my } childhood no be { se- || someting } wey be sey [ I really wan { dey talk about |c dey remember } ] |c but you know as tings be now < sometimes < you just need to remember some things you know //  
So, the thing is, as it is, my... my childhood was not se-... something that I really want to be talking about, bringing back to mind, but you know, as the situation is right now, sometimes, you just need to remember some things, you know.
so di ting be sey < as e dey < { my || my } childhood no be { se- || someting } wey be sey [ I really wan { dey talk about |c dey remember } ] |c but you know as tings be now < sometimes < you just need to remember some things you know //
so di ting be sey < as e dey < { my || my } childhood no be { se- || someting } wey be sey [ I really wan { dey talk about |c dey remember } ] |c but you know as tings be now < sometimes < you just need to remember some tings you know //
so Definite=Def|PronType=Art |di ting PartType=Cop |be COMP < as Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im PartType=Cop |dey < { Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my || Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my } childhood Polarity=Neg |no PartType=Cop |be { X || someting } wey PartType=Cop |be COMP [ Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I really want { Aspect=Imp |dey talk about |c Aspect=Imp |dey remember } ] |c but Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know as Number=Plur |ting PartType=Cop |be now < sometimes < Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you just need to remember some Number=Plur |ting Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know //
ADV DET NOUN VERB SCONJ PUNCT ADP PRON VERB PUNCT PUNCT ADJ PUNCT ADJ PUNCT NOUN PART VERB PUNCT X PUNCT PRON PUNCT SCONJ VERB SCONJ PUNCT PRON ADV VERB PUNCT AUX VERB ADP PUNCT AUX VERB PUNCT PUNCT PUNCT CCONJ PRON VERB ADP NOUN VERB ADV PUNCT ADV PUNCT PRON ADV VERB ADP VERB DET NOUN PRON VERB PUNCT
ecouter
while you even dey remember am sef < di ting go dey make you dey laugh //  
While you are even bringing it back to mind, it will be making you laugh.
while you even dey remember am sef < di ting go dey make you dey laugh //
while you even dey remember am sef < di ting go dey make you dey laugh //
while Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you even Aspect=Imp |dey remember Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am PartType=Disc |sef < Definite=Def|PronType=Art |di ting Tense=Prosp |go Aspect=Imp |dey make Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Aspect=Imp |dey laugh //
SCONJ PRON ADV AUX VERB PRON PART PUNCT DET NOUN AUX AUX VERB PRON AUX VERB PUNCT
ecouter
you go dey imagine am sey [ how dis one take happen ?// ] //  
You will be imagining, "How did this one happen?"
you go dey imagine am sey [ how dis one take happen ?// ] //
you go dey imagine am sey [ how dis one take happen ?// ] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Tense=Prosp |go Aspect=Imp |dey imagine Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am COMP [ PronType=Int |how Number=Sing|PronType=Dem |dis one take happen ?// ] //
PRON AUX AUX VERB PRON SCONJ PUNCT ADV DET NOUN VERB VERB PUNCT PUNCT PUNCT
ecouter
you know //  
You know.
you know //
you know //
Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know //
PRON VERB PUNCT
ecouter
ehn anyway < I grow up for one place for Lagos for dere //  
Ehn anyways, I grew up in a place over there in Lagos.
ehn anyway < I grow up for one place for Lagos for dere //
ehn anyway < I grow up for one place for Lagos for dere //
ehn anyway < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I grow up for Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one place for Lagos for PronType=Dem |dere //
INTJ ADV PUNCT PRON VERB ADP ADP DET NOUN ADP PROPN ADP ADV PUNCT
ecouter
dem dey call am Oshodi you know //  
They call it Oshodi, you know.
dem dey call am Oshodi you know //
dem dey call am Oshodi you know //
Case=Nom|Number=Plur|Person=3|PronType=Prs |dem Aspect=Imp |dey call Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am Oshodi Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know //
PRON AUX VERB PRON PROPN PRON VERB PUNCT
ecouter
Oshodi < everybody know now // you know na one kind place wey e be sey [ all dis local people |c all dis fish sellers |c meat sellers ] & //  
Oshodi... it's a well known place. You know it's a peculiar place where all these local people... all these fish sellers, meat sellers...
Oshodi < everybody know now // you know na one kind place wey e be sey [ all dis local people |c all dis fish sellers |c meat sellers ] & //
Oshodi < everybody know now // you know na one kind place wey e be sey [ all dis local people |c all dis fish sellers |c meat sellers ] & //
Oshodi < everybody know now // Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know PartType=Cop |na Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one kain place wey Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im PartType=Cop |be COMP [ all Number=Sing|PronType=Dem |dis local people |c all Number=Sing|PronType=Dem |dis fish Number=Plur|seller |c meat Number=Plur|seller ] X //
PROPN PUNCT PRON VERB ADV PUNCT PRON VERB PART DET ADJ NOUN SCONJ PRON VERB SCONJ PUNCT ADV DET ADJ NOUN PUNCT ADV DET NOUN NOUN PUNCT NOUN NOUN PUNCT X PUNCT
ecouter
infact { I || I } go remember { one man like dat |a one man wey de dey call Pa Muyideen } //  
In fact, I... I remember a particular man, a man they used to call Pa Muyideen.
infact { I || I } go remember { one man like dat |a one man wey de dey call Pa Muyideen } //
infact { I || I } go remember { one man like dat |a one man wey de dey call Pa Muyideen } //
infact { Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I || Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I } Tense=Prosp |go remember { Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one man like Number=Sing|PronType=Dem |dat |a Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one man wey Case=Nom|Number=Plur|Person=3|PronType=Prs |dem Aspect=Imp |dey call Pa Muyideen } //
ADV PUNCT PRON PUNCT PRON PUNCT AUX VERB PUNCT DET NOUN ADP PRON PUNCT DET NOUN SCONJ PRON AUX VERB PROPN PUNCT PUNCT
ecouter
di man < na one kind craze man //  
The man... he was kind of crazy.
di man < na one kind craze man //
di man < na one kind crazy man //
Definite=Def|PronType=Art |di man < PartType=Cop |na Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one kain crazy man //
DET NOUN PUNCT PART DET ADJ NOUN NOUN PUNCT
ecouter
dat man & haha //  
That man... haha.
dat man & haha //
dat man & haha //
Number=Sing|PronType=Dem |dat man X haha //
DET NOUN X INTJ PUNCT
ecouter
haha //  
Haha...
haha //
haha //
haha //
INTJ PUNCT
ecouter
you know one ting about dat man ?//  
Do you know something about the man?
you know one ting about dat man ?//
you know one ting about dat man ?//
Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you know NumType=Card |one ting about Number=Sing|PronType=Dem |dat man ?//
PRON VERB NUM NOUN ADP DET NOUN PUNCT
ecouter
{ di man no dey || e no dey || e no dey } wear eh dis ting o > { un- || underwear } //  
The man would not... he would not... he would not wear eh this thing... un... underwear.
{ di man no dey || e no dey || e no dey } wear eh dis ting o > { un- || underwear } //
{ di man no dey || e no dey || e no dey } wear eh dis ting o > { un- || underwear } //
{ Definite=Def|PronType=Art |di man Polarity=Neg |no Aspect=Imp |dey || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Polarity=Neg |no Aspect=Imp |dey || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Polarity=Neg |no Aspect=Imp |dey } wear eh Number=Sing|PronType=Dem |dis ting PartType=Disc |o > { X || underwear } //
PUNCT DET NOUN PART AUX PUNCT PRON PART AUX PUNCT PRON PART AUX PUNCT VERB INTJ DET NOUN PART PUNCT PUNCT X PUNCT NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
na so >+ { di man go || e go } just wear one long cloth like dat |c dey use am dey threatening people //  
That's how the man would... he would just wear a long cloth, threatening people with it.
na so >+ { di man go || e go } just wear one long cloth like dat |c dey use am dey threatening people //
na so >+ { di man go || e go } just wear one long cloth like dat |c dey use am dey threatening people //
PartType=Cop |na so >+ { Definite=Def|PronType=Art |di man Tense=Prosp |go || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Tense=Prosp |go } just wear Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one long cloth like Number=Sing|PronType=Dem |dat |c Aspect=Imp |dey use Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am Aspect=Imp |dey Tense=Pres|VerbForm=Part|threaten people //
PART ADV PUNCT PUNCT DET NOUN AUX PUNCT PRON AUX PUNCT ADV VERB DET ADJ NOUN ADP PRON PUNCT AUX VERB PRON AUX VERB NOUN PUNCT
ecouter
haha and di man < { e || e } believe for { dis ehn || dis ehn } thing wey dem dey call jas now //  
Haha and the man... he... he believed in this ehn... this ehn thing which is called jas [charms].
haha and di man < { e || e } believe for { dis ehn || dis ehn } thing wey dem dey call jas now //
haha and di man < { e || e } believe for { dis ehn || dis ehn } ting wey dem dey call jas now //
haha and Definite=Def|PronType=Art |di man < { Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im } believe for { Number=Sing|PronType=Dem |dis ehn || Number=Sing|PronType=Dem |dis ehn } ting wey Case=Nom|Number=Plur|Person=3|PronType=Prs |dem Aspect=Imp |dey call jas now //
INTJ CCONJ DET NOUN PUNCT PUNCT PRON PUNCT PRON PUNCT VERB ADP PUNCT DET INTJ PUNCT DET INTJ PUNCT NOUN SCONJ PRON AUX VERB NOUN ADV PUNCT
ecouter
di man sef < e get dat one { well |r well } wey be sey [ di man < e dey use am dey make trouble ] //  
In fact, the man... he had a particular one that's well known to all, which the man... he was always using it to cause trouble.
di man sef < e get dat one { well |r well } wey be sey [ di man < e dey use am dey make trouble ] //
di man sef < e get dat one { well |r well } wey be sey [ di man < e dey use am dey make trouble ] //
Definite=Def|PronType=Art |di man PartType=Disc |sef < Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get Number=Sing|PronType=Dem |dat one { well |r well } wey PartType=Cop |be COMP [ Definite=Def|PronType=Art |di man < Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey use Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am Aspect=Imp |dey make trouble ] //
DET NOUN PART PUNCT PRON VERB DET NOUN PUNCT ADV PUNCT ADV PUNCT SCONJ VERB SCONJ PUNCT DET NOUN PUNCT PRON AUX VERB PRON AUX VERB NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
e no dey let people hear word for dat compound //  
He would not let the people living in that compound rest at all.
e no dey let people hear word for dat compound //
e no dey let people hear word for dat compound //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Polarity=Neg |no Aspect=Imp |dey let people hear word for Number=Sing|PronType=Dem |dat compound //
PRON PART AUX VERB NOUN VERB NOUN ADP DET NOUN PUNCT
ecouter
but e get person wey give am tough time //  
But there was someone who gave him a tough time.
but e get person wey give am tough time //
but e get person wey give am tough time //
but Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get person wey give Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am tough time //
CCONJ PRON VERB NOUN SCONJ VERB PRON ADJ NOUN PUNCT
ecouter
{ dey || na } my pale //  
They... he was my father.
{ dey || na } my pale //
{ dey || na } my pale //
{ Aspect=Imp |dey || PartType=Cop |na } Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale //
PUNCT AUX PUNCT PART PUNCT ADJ NOUN PUNCT
ecouter
my pale give am tough time because de say [ we tank God sha ] |c but my pile be know Papa God //  
My father gave him a tough time because they said... well, we give thanks to God, but my father knows God.
my pale give am tough time because de say [ we tank God sha ] |c but my pile be know Papa God //
my pale give am tough time because de say [ we tank God sha ] |c but my pale bin know Papa God //
Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale give Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am tough time because Case=Nom|Number=Plur|Person=3|PronType=Prs |dem say [ Case=Nom|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |we tank God PartType=Disc |sha ] |c but Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale Tense=Past |bin know Papa God //
ADJ NOUN VERB PRON ADJ NOUN SCONJ PRON VERB PUNCT PRON NOUN PROPN PART PUNCT PUNCT CCONJ ADJ NOUN AUX VERB PROPN PROPN PUNCT
ecouter
so if im dey try to do all dose tings < e dey even fear my & //  
So if he was trying to do all those things, he was even afraid of my...
so if im dey try to do all dose tings < e dey even fear my & //
so if im dey try to do all dose tings < e dey even fear my & //
so if Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey try to do all Number=Plur|PronType=Dem |dose Number=Plur |ting < Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey even fear Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my X //
ADV SCONJ PRON AUX VERB ADP VERB ADV DET NOUN PUNCT PRON AUX ADV VERB ADJ X PUNCT
ecouter
apart from sey [ { my || my } pile be know Baba God wey dey for heaven ] < at di same time < my pile sef na one kind strong Ibo man //  
Apart from the fact that my... my father knew God who is in heaven, also, my father was a strong Ibo man.
apart from sey [ { my || my } pile be know Baba God wey dey for heaven ] < at di same time < my pile sef na one kind strong Ibo man //
apart from sey [ { my || my } pale bin know Baba God wey dey for heaven ] < at di same time < my pale sef na one kind strong Igbo man //
apart from COMP [ { Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my || Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my } pale Tense=Past |bin know Baba God wey PartType=Cop |dey for heaven ] < at Definite=Def|PronType=Art |di same time < Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale PartType=Disc |sef PartType=Cop |na Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one kain strong Igbo man //
ADV ADP SCONJ PUNCT PUNCT ADJ PUNCT ADJ PUNCT NOUN AUX VERB PROPN PROPN SCONJ VERB ADP NOUN PUNCT PUNCT ADP DET ADJ NOUN PUNCT ADJ NOUN PART PART DET ADJ ADJ ADJ NOUN PUNCT
ecouter
di guy strong no be small //  
The guy was strong, it's not a joke.
di guy strong no be small //
di guy strong no be small //
Definite=Def|PronType=Art |di guy strong Polarity=Neg |no PartType=Cop |be small //
DET NOUN ADJ PART VERB ADJ PUNCT
ecouter
so de dey fear am for dat our area //  
So they were afraid of him in that area.
so de dey fear am for dat our area //
so de dey fear am for dat our area //
so Case=Nom|Number=Plur|Person=3|PronType=Prs |dem Aspect=Imp |dey fear Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am for Number=Sing|PronType=Dem |dat Number=Plur|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |our area //
ADV PRON AUX VERB PRON ADP DET ADJ NOUN PUNCT
ecouter
e get one day wey de man just come //  
The man came on a particular day.
e get one day wey de man just come //
e get one day wey de man just come //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one day wey Case=Nom|Number=Plur|Person=3|PronType=Prs |dem man just come //
PRON VERB DET NOUN SCONJ PRON NOUN ADV VERB PUNCT
ecouter
ehn e carry im wahala come one day //  
Ehn he came with his troubles.
ehn e carry im wahala come one day //
ehn e carry im wahala come one day //
ehn Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im carry Number=Sing|Person=3|Poss=Yes|PronType=Prs |im wahala come Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one day //
INTJ PRON VERB ADJ NOUN VERB DET NOUN PUNCT
ecouter
e come our doormot //  
He came to our doorstep,
e come our doormot //
e come our dormot //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im come Number=Plur|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |our dormot //
PRON VERB ADJ NOUN PUNCT
ecouter
e begin dey say ehn sey [ { im know || im know } sey [ na im pikin o >+ na im >+ find trouble //] //  
He started saying ehn that he knew... he knew his child was the one who looked for trouble.
e begin dey say ehn sey [ { im know || im know } sey [ na im pikin o >+ na im >+ find trouble //] //
e begin dey say ehn sey [ { im know || im know } sey [ na im pikin o >+ na im >+ find trouble //] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im begin Aspect=Imp |dey say ehn COMP [ { Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im know || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im know } COMP [ PartType=Cop |na Number=Sing|Person=3|Poss=Yes|PronType=Prs |im pikin PartType=Disc |o >+ PartType=Cop |na Number=Sing|Person=3|Poss=Yes|PronType=Prs |im >+ find trouble //] //
PRON VERB AUX VERB INTJ SCONJ PUNCT PUNCT PRON VERB PUNCT PRON VERB PUNCT SCONJ PUNCT PART ADJ NOUN PART PUNCT PART ADJ PUNCT VERB NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
im pikin find trouble //  
His child found trouble.
im pikin find trouble //
im pikin find trouble //
Number=Sing|Person=3|Poss=Yes|PronType=Prs |im pikin find trouble //
ADJ NOUN VERB NOUN PUNCT
ecouter
na so >+ I carry am con reach our house //  
So, I brought him to our house.
na so >+ I carry am con reach our house //
na so >+ I carry am con reach our house //
PartType=Cop |na so >+ Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I carry Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am Aspect=Cons |con reach Number=Plur|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |our house //
PART ADV PUNCT PRON VERB PRON AUX VERB ADJ NOUN PUNCT
ecouter
e con dey say [ ehn !//= sey today na today //] //  
Then he was saying that today is the appointed day.
e con dey say [ ehn !//= sey today na today //] //
e con dey say [ ehn !//= sey today na today //] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Cons |con Aspect=Imp |dey say [ ehn !// COMP today PartType=Cop |na today //] //
PRON AUX AUX VERB PUNCT INTJ PUNCT SCONJ NOUN PART NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
sey im go show everybody for dis compound //  
He would show everyone in the compound what he was capable of doing.
sey im go show everybody for dis compound //
sey im go show everybody for dis compound //
COMP Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Tense=Prosp |go show everybody for Number=Sing|PronType=Dem |dis compound //
SCONJ PRON AUX VERB PRON ADP DET NOUN PUNCT
ecouter
e say [ im know { sey || sey } my pile < { e get || e get } one kind strong head |c sey but im go show am today //  
He said he knew that... that my father... he had... he is particularly stuborn but he would make him know his worth today.
e say [ im know { sey || sey } my pile < { e get || e get } one kind strong head |c sey but im go show am today //
e say [ im know { sey || sey } my pale < { e get || e get } one kind strong head |c sey but im go show am today //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im say [ Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im know { COMP || COMP } Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale < { Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get } Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one kain strong head |c COMP but Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Tense=Prosp |go show Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am today //
PRON VERB PUNCT PRON VERB PUNCT SCONJ PUNCT SCONJ PUNCT ADJ NOUN PUNCT PUNCT PRON VERB PUNCT PRON VERB PUNCT DET ADJ ADJ NOUN PUNCT SCONJ CCONJ PRON AUX VERB PRON NOUN PUNCT
ecouter
sey im don go & //  
[He said] that he had gone...
sey im don go & //
sey im don go & //
COMP Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Perf |don Tense=Prosp |go X //
SCONJ PRON AUX AUX X PUNCT
ecouter
where im say where im go < I no even know where im mention sef //  
Where... he said where he went to... I don't even know the place he mentioned.
where im say where im go < I no even know where im mention sef //
where im say where im go < I no even know where im mention sef //
PronType=Int |where Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im say PronType=Int |where Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im go < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Polarity=Neg |no even know PronType=Int |where Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im mention PartType=Disc |sef //
ADV PRON VERB ADV PRON VERB PUNCT PRON PART ADV VERB ADV PRON VERB PART PUNCT
ecouter
wheder one kind village like dat //  
Maybe it's a particular village.
wheder one kind village like dat //
wheder one kind village like dat //
wheda Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one kain village like Number=Sing|PronType=Dem |dat //
CCONJ DET ADJ NOUN ADP PRON PUNCT
ecouter
sey im mention am say [ im don go cook imsef ] //  
He mentioned the place, that he had gone to fortify himself.
sey im mention am say [ im don go cook imsef ] //
sey im mention am say [ im don go cook imsef ] //
COMP Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im mention Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am say [ Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Perf |don go cook Number=Sing|Gender=Masc|Person=3|PronType=Prs|Reflex=Yes|imsef ] //
SCONJ PRON VERB PRON VERB PUNCT PRON AUX VERB VERB PRON PUNCT PUNCT
ecouter
im don go & //  
He had gone to...
im don go & //
im don go & //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Perf |don go X //
PRON AUX VERB X PUNCT
ecouter
{ wheder na cook o |c or wheder na fry } < im say [ im do ] //  
Whatever form of fortification, he said he went for it.
{ wheder na cook o |c or wheder na fry } >+ im say [ im do ] //
{ wheder na cook o |c or wheder na fry } >+ im say [ im do ] //
{ wheda PartType=Cop |na cook PartType=Disc |o |c or wheda PartType=Cop |na fry } >+ Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im say [ Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im do ] //
PUNCT CCONJ PART VERB PART PUNCT CCONJ CCONJ PART VERB PUNCT PUNCT PRON VERB PUNCT PRON VERB PUNCT PUNCT
ecouter
im con wan show //= con dey say [ { im wan || im go } deal wit my pile ] //  
He just wanted to come and showcase his powers, then he was saying he wanted to... he will deal with my father.
im con wan show //= con dey say [ { im wan || im go } deal wit my pile ] //
im con wan show //= con dey say [ { im wan || im go } deal wit my pale ] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Cons |con want show // Aspect=Cons |con Aspect=Imp |dey say [ { Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im want || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Tense=Prosp |go } deal wit Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale ] //
PRON AUX VERB VERB PUNCT AUX AUX VERB PUNCT PUNCT PRON VERB PUNCT PRON AUX PUNCT NOUN ADP ADJ NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
naim my pile look am say [ ehe you never know who you dey try //] //  
So my father looked at him and he said, "Ehe, you don't know who you are challenging".
naim my pile look am say [ ehe you never know who you dey try //] //
naim my pale look am say [ ehe you never know who you dey try //] //
naim Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale look Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am say [ ehe Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Aspect=Perf|Polarity=Neg |never know PronType=Int |who Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Aspect=Imp |dey try //] //
ADV ADJ NOUN VERB PRON VERB PUNCT INTJ PRON AUX VERB PRON PRON AUX VERB PUNCT PUNCT
ecouter
in fact as my pile just dey come out for house < di first ting wey im do na to bring out dat im cut because e get one cutlass wey { my papa |a my pile } bin get when e go for Biafra war //  
In fact, as my father was just coming out of his house, the first thing he did was to bring out that particular cut- because there was a particular cutlass which my papa... my father got when he went for Biafra war.
in fact as my pile just dey come out for house < di first ting wey im do na to bring out dat im cut because e get one cutlass wey { my papa |a my pile } bin get when e go for Biafra war //
in fact as my pale just dey come out for house < di first ting wey im do na to bring out dat im cut because e get one cutlass wey { my papa |a my pale } bin get when e go for Biafra war //
in fact as Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale just Aspect=Imp |dey come out for house < Definite=Def|PronType=Art |di NumType=Ord |first ting wey Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im do PartType=Cop |na to bring out Number=Sing|PronType=Dem |dat Number=Sing|Person=3|Poss=Yes|PronType=Prs |im cut because Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get Definite=Spec|Number=Sing|PronType=Art |one cutlass wey { Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my papa |a Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale } Tense=Past |bin get PronType=Int |when Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im go for Biafra war //
ADP NOUN ADP ADJ NOUN ADV AUX VERB ADP ADP NOUN PUNCT DET ADJ NOUN SCONJ PRON VERB PART ADP VERB ADP DET ADJ VERB SCONJ PRON VERB DET NOUN SCONJ PUNCT ADJ NOUN PUNCT ADJ NOUN PUNCT AUX VERB ADV PRON VERB ADP PROPN NOUN PUNCT
ecouter
im dey tell us sey [ dat cutlass < sey im get am for Biafra war > when im go Biafra war ] //  
He used to tell us that he got that cutlass from Biafra war... when he went for Biafra war.
im dey tell us sey [ dat cutlass < sey im get am for Biafra war > when im go Biafra war ] //
im dey tell us sey [ dat cutlass < sey im get am for Biafra war > when im go Biafra war ] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey tell Case=Acc|Number=Plur|Person=1|PronType=Prs |us COMP [ Number=Sing|PronType=Dem |dat cutlass < COMP Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im get Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am for Biafra war > PronType=Int |when Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im go Biafra war ] //
PRON AUX VERB PRON SCONJ PUNCT DET NOUN PUNCT SCONJ PRON VERB PRON ADP PROPN NOUN PUNCT ADV PRON VERB PROPN NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
so as im just bring out dat im cutlass big { well |r well } < na so >+ im just bring am out //  
So as soon as he brought it out... that cutlass was very big, so he just brought it out.
so as im just bring out dat im cutlass big { well |r well } < na so >+ im just bring am out //
so as im just bring out dat im cutlass big { well |r well } < na so >+ im just bring am out //
so as Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im just bring out Number=Sing|PronType=Dem |dat Number=Sing|Person=3|Poss=Yes|PronType=Prs |im cutlass big { well |r well } < PartType=Cop |na so >+ Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im just bring Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am out //
ADV ADP PRON ADV VERB ADP DET ADJ NOUN ADJ PUNCT ADV PUNCT ADV PUNCT PUNCT PART ADV PUNCT PRON ADV VERB PRON ADP PUNCT
ecouter
di man con wan shout [ ah !//] //  
The man almost shouted, ah!
di man con wan shout [ ah !//] //
di man con wan shout [ ah !//] //
Definite=Def|PronType=Art |di man Aspect=Cons |con want shout [ ah !//] //
DET NOUN AUX VERB VERB PUNCT INTJ PUNCT PUNCT
ecouter
e say [ hey !// ] //  
He said, "Hey!"
e say [ hey !// ] //
e say [ hey !// ] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im say [ hey !// ] //
PRON VERB PUNCT INTJ PUNCT PUNCT PUNCT
ecouter
e wan run //  
He wanted to run.
e wan run //
e wan run //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im want run //
PRON VERB VERB PUNCT
ecouter
later < e con come back //  
Later, he came back.
later < e con come back //
later < e con come back //
Degree=Cmp |later < Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Cons |con come back //
ADV PUNCT PRON AUX VERB ADV PUNCT
ecouter
e say [ ah today na today !//] //  
He said, "Ah, today is the appointed day!"
e say [ ah today na today !//] //
e say [ ah today na today !//] //
Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im say [ ah today PartType=Cop |na today !//] //
PRON VERB PUNCT INTJ NOUN PART NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
sey im go show my pile //  
(He said) that he would prove his powers to my father.
sey im go show my pile //
sey im go show my pale //
COMP Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Tense=Prosp |go show Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale //
SCONJ PRON AUX VERB ADJ NOUN PUNCT
ecouter
my pile say [ dis one < me < I pass you //] //  
My father said, "This one... I... I am no match for you."
my pile say [ dis one < me < I pass you //] //
my pale say [ dis one < me < I pass you //] //
Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale say [ Number=Sing|PronType=Dem |dis one < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I pass Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you //] //
ADJ NOUN VERB PUNCT DET NOUN PUNCT PRON PUNCT PRON VERB PRON PUNCT PUNCT
ecouter
noting wey you go fit do //  
"There's nothing you can do."
noting wey you go fit do //
noting wey you go fit do //
noting wey Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Tense=Prosp |go fit do //
PRON SCONJ PRON AUX AUX VERB PUNCT
ecouter
because as I dey so < where me I cook < I cook for Baba God wey dey for heaven //  
"Because as I stand here, where I was fortified... I was fortified by God who is in heaven."
because as I dey so < where me I cook < I cook for Baba God wey dey for heaven //
because as I dey so < where me I cook < I cook for Baba God wey dey for heaven //
because as Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I PartType=Cop |dey so < PronType=Int |where Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs |me Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I cook < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I cook for Baba God wey PartType=Cop |dey for heaven //
SCONJ ADP PRON VERB ADV PUNCT ADV PRON PRON VERB PUNCT PRON VERB ADP PROPN PROPN SCONJ VERB ADP NOUN PUNCT
ecouter
where I dey use < I go use am deal with you //  
Where I will use it... I will invoke Him to deal with you".
where I dey use < I go use am deal with you //
where I dey use < I go use am deal with you //
PronType=Int |where Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Aspect=Imp |dey use < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Tense=Prosp |go use Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am deal wit Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you //
ADV PRON AUX VERB PUNCT PRON AUX VERB PRON NOUN ADP PRON PUNCT
ecouter
naim since dat day < di man wan ah & //  
So since that day, the man wanted ah...
naim since dat day < di man wan ah & //
naim since dat day < di man wan ah & //
naim since Number=Sing|PronType=Dem |dat day < Definite=Def|PronType=Art |di man want ah X //
ADV ADP DET NOUN PUNCT DET NOUN VERB INTJ X PUNCT
ecouter
na so >+ di man just & //  
That's how the man just...
na so >+ di man just & //
na so >+ di man just & //
PartType=Cop |na so >+ Definite=Def|PronType=Art |di man just X //
PART ADV PUNCT DET NOUN ADV X PUNCT
ecouter
{ e || e || e } dey fear my pale //= e no dey near our doormot again //= e dey & //  
He... he... he was afraid of my father. He wouldn't come near our doorstep again. He was...
{ e || e || e } dey fear my pale //= e no dey near our doormot again //= e dey & //
{ e || e || e } dey fear my pale //= e no dey near our dormot again //= e dey & //
{ Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im } Aspect=Imp |dey fear Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale // Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Polarity=Neg |no PartType=Cop |dey near Number=Plur|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |our dormot again // Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Aspect=Imp |dey X //
PUNCT PRON PUNCT PRON PUNCT PRON PUNCT AUX VERB ADJ NOUN PUNCT PRON PART VERB ADJ ADJ NOUN ADV PUNCT PRON AUX X PUNCT
ecouter
my papa tell am & //  
My father told him...
my papa tell am & //
my papa tell am & //
Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my papa tell Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am X //
ADJ NOUN VERB PRON X PUNCT
ecouter
my pile con tell am sey { if you try || if you try || if you try } reach { dis || dis } again < if you try come my own doormot ] !//  
Then my father told him that, "If you try... if you try... if you try to get to this... this... again... if you try to come near my own doorstep!...
my pile con tell am sey { if you try || if you try || if you try } reach { dis || dis } again < if you try come my own doormot ] !//
my pale con tell am sey { if you try || if you try || if you try } reach { dis || dis } again < if you try come my own dormot ] !//
Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my pale Aspect=Cons |con tell Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am COMP { if Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you try || if Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you try || if Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you try } reach { Number=Sing|PronType=Dem |dis || Number=Sing|PronType=Dem |dis } again < if Case=Acc|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you try come Number=Sing|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |my own dormot ] !//
ADJ NOUN AUX VERB PRON SCONJ PUNCT SCONJ PRON VERB PUNCT SCONJ PRON VERB PUNCT SCONJ PRON VERB PUNCT VERB PUNCT PRON PUNCT PRON PUNCT ADV PUNCT SCONJ PRON VERB VERB ADJ ADJ NOUN PUNCT PUNCT
ecouter
infact im draw line for am say [ dis boundary < I no wan make you dey pass am //] //  
In fact, he practically drew a line saying, "This boundary... I don't want you to cross it".
infact im draw line for am say [ dis boundary < I no wan make you dey pass am //] //
infact im draw line for am say [ dis boundary < I no wan make you dey pass am //] //
infact Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im draw line for Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am say [ Number=Sing|PronType=Dem |dis boundary < Case=Nom|Number=Sing|Person=1|PronType=Prs|I Polarity=Neg |no want Mood=Jus |make Case=Nom|Number=Sing|Person=2|PronType=Prs |you Aspect=Imp |dey pass Case=Acc|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |am //] //
ADV PRON VERB NOUN ADP PRON VERB PUNCT DET NOUN PUNCT PRON PART VERB AUX PRON AUX VERB PRON PUNCT PUNCT
ecouter
since dat day < naim { dat man no dey || e no dey } near our side o //  
Since that particular day, that man would not... he would not come close to our house.
since dat day < naim { dat man no dey || e no dey } near our side o //
since dat day < naim { dat man no dey || e no dey } near our side o //
since Number=Sing|PronType=Dem |dat day < naim { Number=Sing|PronType=Dem |dat man Polarity=Neg |no Aspect=Imp |dey || Case=Nom|Number=Sing|Person=3|PronType=Prs |im Polarity=Neg |no PartType=Cop |dey } near Number=Plur|Person=1|Poss=Yes|PronType=Prs |our side PartType=Disc |o //
ADP DET NOUN PUNCT ADV PUNCT DET NOUN PART AUX PUNCT PRON PART VERB PUNCT ADJ ADJ NOUN PART PUNCT